Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
6Pin
Performer
Comrade Izuchukwu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Comrade Izuchukwu
Songwriter
Lyrics
6Pin
Chadaboi
Honssanna 4x
Honssanna 4x
Verse1
Mercy for the boys
Blessing for the boys
Blessing for the girls wey dey try to dey buckle up
Yeah
God i no get Abraham as father
I no get Isaac
I don do many song still i never blow
If i no make am for here
Wetin i gain for life
As a first son many things dey my head
Many youths hustling
Oluwa gbam torch ka onu kwuru njo nwe kwuo nma
Chorus
If you no bless me today
Hunger go kill me
Anywhere you go i swear
I will follow you
The suffer too bad ooooo
Ahh yeee
Owu dey blow boys
Ahh yeee
Mama dey cry oh
Ahh yeee
No food to chop oh lord
Ahh yeee
Verse2
Baba God
Make i talk to you one and one
You see this matter
E don taya i just dey wonder why
Time dey go
Man just dey go slow
The one wey the pain
Na hunger wey no get hope
Onye nka nma Akolam onu
Cause i never pick up
Onye nka nma Achiala'm ochi
Cause i never blow
How man go dey
I no fit pay bill
How man go dey
E no dey pick any control
How man go dey
E no dey fit feed him family
Obuzi ife emere eme
Oluwa cancel am
How man go hustle
Baboon go dey chop
Ay
I wanna pull up in a limo
Then i say hi to my haters
Chorus
If you no bless me today
Hunger go kill me
Anywhere you go i swear
I will follow you
The suffer too bad ooooo
Ahh yeee
Owu dey blow boys
Ahh yeee
Mama dey cry oh
Ahh yeee
No food to chop oh lord
Ahh yeee
Verse3
Witche, witche
We go banned dem all
Nmuo ita afufu rie okpukpu
I cancel am
Akum Efula
I wanna be the first
Never be the last
Bless me never leave me the same
Chukwu ekwela nwere Oba rio Nni
Chukwu ekwela ka ubiam Uwa'a gbuo'm
Owu sa gi nwanne imara ife
Agbusi gba-gi n'aa imara akor
Eh
If you no broke
You know go no how e dey pain
Chorus 2x
If you no bless me today
Hunger go kill me
Anywhere you go i swear
I will follow you
The suffer too bad ooooo
Ahh yeee
Owu dey blow boys
Ahh yeee
Mama dey cry oh
Ahh yeee
No food to chop oh lord
Ahh yeee
Honssanna 4x
Honssanna 4x
Yeah
6Pin
Chadaboi
Woo
To all my hustle niggas out there
Keep doing the right thing men
Oluwa go bless you
For sure
Do the right thing
And leave the rest for God
Ghetto gospel
Writer(s): Comrade Izuchukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com