Lyrics

Aye, mama, aye mama mama mama Aye, mama (no no woah),aye mama argh uh argh uh Sha nothing like too much blessings And nothing like too much wisdom I want everything i no want some 'Cause life's too short, life is tempting Omo aye dun, aye dun gan So i let bygones be bygones Lord i need your mercy now 'cause they wanna see me fall So you on guard from the sunrise to the sun down No let dem use me japa o Make e morale no for run down So you on guard from the sunrise to the sun down No let dem use me japa o Make e morale no for run down Who hustle no invest go hustle again So use your head because block fit no come again And when e stew for you my brother share bread Na only lizard know wetin e see wey make am nod head Brother show me love when I no strong because table dey turn So ogbeni no dey feel fly You dey buga with your Benz you dey use am take dey form ehn Na normal taxi for Dubai So no come here dy carve style jhor Wetin dey sup? Your shoulder no be elevator No dey carry am up No show me latest club show me where you dey bomb People food don ready since I still dey wait my pot So baba make the money come make e repkete Make the girls come make e rekpete Baba make the blessings come make e rekpete Opor, opor make e rekpete So you on guard from the sunrise to the sun down No let dem use me japa o Make e morale no for run down So you on guard from the sunrise to the sun down No let dem use me japa o Make e morale no for run down Everybody get their own broke limit (gbecheche gbechecheche) Money wey you take dey carry body person fit Get am say e broke finish (gbecheche gbechecheche) Figure wey dey give you heart attack naim Khalifa just spend finish (gbecheche gbechecheche) So calm down person fit start to activate Immediately as you ball finish (gbecheche gbechecheche) So if you dey pray for money make you pray make e last You dey pray make e last make you pray you last You dey pray make you last make you pray for your guys If everybody get then nobody go ask Abi you no want make the convoy long? You no wan pull up in Maserati line with your squad Ogbeni make you reason am For your real guy no form busy man So you on guard from the sunrise to the sun down No let dem use me japa o Make e morale no for run down So you on guard from the sunrise to the sun down No let dem use me japa o Make e morale no for run down (oh no no no no) See dem dey talk as i dey do Dem say my style too mezebu But as family dey bellefull Omo me I'm good Nobody know your story like you oh no. And nobody fit give you glory like you oh oh Aye, mama (yeh yeh) aye mama mama mama Aye, mama (no no woah) aye mama argh uh argh uh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out