Music Video

Stronger
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Quebeat
Quebeat
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Quebeat
Quebeat
Producer

Lyrics

Eh Why does it have to be hard for people to understand Say me just wan live my life without stress and be myself See i know i no offend them I no offend them But them still go dey vex o See i no send them Dem a still tryna run me down When me no mean no harm But me still go blossom yea Oh yea But me go stand tall taller than them Me go hold my ground With jah me a stronger yea Uh uuhhh So i go, Sharkor So i go, Sharkor I go, i go Sharkor Lo ju elegan Sharkor So i go, i go Sharkor So I go, i go just dey Sharkor Lo ju elegan Whine to the sound Pick up the vibe Anyhow wey you do e no matter Forget all the banters Dem no matter, make you no send all the baga Throway Throway body and roll it Be yourself and don't pretend Make you no look uche face o yea So make you gwan big up yourself Gwan big up yourself Gwan big up yourself Gwan bigup yourself Cos dem a still tryna run you down When you no mean no harm But you still go blossom yea Oh yea But you go stand tall taller than them You go hold your ground With jah you a stronger yea Uh uuhhh yea yea yea So you go, Sharkor You go, Sharkor You go, you go Sharkor Eh ehn Lo ju elegan Sharkor So you go, Sharkor So you go, Sharkor Lo ju elegan Shower me blessing o Baba shower me blessing o Shower me blessing o Make your blessing follow me o No let me fall o No let me fall o Make my boat no turnble o Make my joy just dey double o Make i just dey, Sharkor Make i just dey, Sharkor Make i just dey, make i Sharkor Lo ju elegan Sharkor Make i just dey, Sharkor Make i just dey, make i just dey Sharkor Lo ju elegan Sharkor So i go, Sharkor I go, i go Sharkor Lo ju elegan Sharkor So i go, i go Sharkor So I go, i go just dey Sharkor Lo ju elegan
Writer(s): Oladipupo Olawale Olugbemi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out