Listen to Anyewu (feat. Fitzy West, Vibe Man Soso, Boyymaph & LT) by Killer Producer

Anyewu (feat. Fitzy West, Vibe Man Soso, Boyymaph & LT)

Killer Producer

2,654 Shazams

Lyrics

Chants Dididi den den den Dididi den den den How I'my supposed to manage o How the boy supposed to package o My oga say e see shortages For the the store wey him gimme to Manage o Omo na Instagram fan page o Wey I start to Dey build this my fan base o So they don't know o So many people don't know oh yeah Already I, don trespass, Jedi Jedi e full my eye Already I, don trespass, Jedi Jedi e full My eye Don't call me oh if money no be topic Brother get money o na you go be The topic Wether you be anyewu Wether you get ishewu Any how you talk Money must to come E no go bad if I pull up in a benzima Style and pattern with me erinma Knack them vibe with me angala I want to Knack them vibe with me Angala Based on settings say na based on kpa Step ina the place omo we make them kprass No go full yourself so owu no go wah No go full yourself so owu no go wah Based on settings say na based on kpa Step ina the place omo we make Them kprass No go full yourself so owu no go wah No go full yourself so owu no go wah Don't call me oh if money no be topic Brother get money o na you go be The topic Wether you be anyewu Wether you get ishewu Any how you talk Money must to come Wether you be ishewu Whether u be anyewu Any how you talk Money must to come Chants Not tryna say something that I know You've heard before Been knocking for a minute so I Think I'll break the door See my niggas coming tell them Show them what you got Get that money make that money Dying for the cause Out here tryna be a boss Ricky Ross Shit Sweat and blood something cannot Sush it Problem that it's causing Me and all my men we up to Something Bad man tryna stop it I'll tell him man you bluffing Can't control a gee like me Do this shit up in my sleep Someone said I caused a foul Tryna get the referee Red or yellow only color matter is That paper green I don't care about what you think If you can't stand it then my niggah You better leave I said you better leave it I am not kidding Better leave it Better leave it (Eh eh eh) Don't call me oh if money no be topic Brother get money o na you go be the topic Wether you be anyewu Wether you get ishewu Any how you talk Money must to come Wether you be ishewu Whether u be anyewu Any how you talk Money must to come Don't call me oh if money no be topic Brother get money o na you go be the topic Wether you be anyewu Wether you get ishewu Any how you talk Money must to come o
Writer(s): Harrison Favour Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out