Lyrics

Buga Watch this Jiggy E so fun won ko lo sempe What da fuck? 2000 and jiggy You understand? Who da one wanna do me keke? Ayy-yeah Who da one wanna do me keke? Ayy, who dem be? (Dem be) Wetin dem weight? (Dem weight) Wetin I do? (I do) Wetin dem say? (Dem say) I gat frenemies but mama don pray (mama don pray) No bad belle wey go come my way (come my way) And the blessin' make e fall my way (fall my way) I need long life, that is all I pray (all I pray) Been a long road but I'll find my way (find my way) Zero competition wey dey pon my way Who be that girlie belly dancin'? (ayy) Girlie put it on me, got the fantasy (fantasy) Baby girl tell me, what's your fantasy? We no dey waste time No dey give me konji Je kin ma je iseyen, like a junkie Fi won le kan ma wo, like a dundi After the club tell me what it's gon' be And she want my blood just like a Zombie (ayy-ayy) Ayy, ayy-ayy-yeah Ayy, who dem be? (Dem be) Wetin dem weight? (Dem weight) Wetin I do? (I do) Wetin dem say? (Dem say) I gat frenemies but mama don pray (mama don pray) No bad belle wey go come my way (come my way) And the blessin' make e fall my way (fall my way) I need long life, that is all I pray (all I pray) Been a long road but I will find my way (find my way) Zero competition wey dey pon my way Buga, ko buga (buga oh) Buga, ko buga (ayy) When you get money, just buga (buga oh) Buga, ko buga (buga oh) Buga, ko buga Buga, ko buga When you get money, just buga (buga) Buga, ko buga See nobody go buga me Oga, the jealousy no let dem fit stand me (oga) Make your people no dey tweet at me Please pass me with your unnecessary misandry Ah-ah, wetin happen nah? I pull up in Maserati (yeah) I no dey hear there voice from inside the taxi (I'ma) O fe fe mi, when she see me in the Versace (ah-ah) Okunrin meta that will be polyandry Abeg, tell the bartender to bring five Hennessy E no go better for the bagger With the bad energy (tell am) Motor go jam am if e try anythin' (ehn) You no know my baby gele, e dey blind enemies (oh God) You can't tell me shit Your swag never reach (ehn-ehn) So, you can't share from our amenities (never) Where real gees gather No, you can't fellowship (no) If you say you get werey, we have medicine Buga, ko buga (buga oh) Buga, ko buga (ayy) When you get money, just buga (buga oh) Buga, ko buga (buga oh) Buga, ko buga Buga, ko buga When you get money, just buga Buga, ko buga (ayy) Baby girl, what's your fantasy? (uh-uh) I know say you fine pass me (uh-uh) Your body no be counterfeit (uh-uh) Can you come and pamper me? I'm jiggy, first-class ticket Fly you to Ghana from Lasgidi International, your bum bigi You're the one even though I'm taken (jiggy) Wetin dem go do? Wetin dem go say? (say) You dey make my heart go tingaligalin (ayy) When it is a party, bring her with her friends (bring) Like a cookie jar, my finger in her thing Hmm, her back is thicker than a milkshake About to lift her like a suitcase Up slam, kick it like I'm Bruce Lee Kida Kudz and Joey, man are too slick (Joey, man are too slick) Watch this Buga oh Buga oh Buga, ko buga When you get the money just buga Buga, ko buga
Writer(s): Olukayode Babtunde Odesanya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out