Listen to Zombie by CLIQ

Zombie

CLIQ

Alternative

18 Shazams

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Desmond Chigozie Umezinwa
Desmond Chigozie Umezinwa
Songwriter

Lyrics

Dem say make i calm down oh yea Na my gbedu dem go jam pass ohh Tell the dj rewind that! Just wanna have a good time Abeg no dey do pass yourself Make e no go cause fight oh Feel the beat and let it take control ohh Oh this feeling gat me feeling like the 80's Oh my God! i feel wavy So wavy I get gal wey dey treat me like baby I call her lady My lady Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie I no be zombie oh Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie I no be zombie oh Who be that? Why you trynna kill my shine? Why you wanna bring me down? No go work for you Oh i'm a dreamchaser Call me a goal getter Try to do better Oh i try to do better Never satistfied till i do better Oh this feeling gat me feeling like the 80's Oh my God! i feel wavy So wavy I get gal wey dey treat me like baby I call her lady My lady Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie I no be zombie oh Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie I no be zombie oh Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie I no be zombie oh Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie Zombie ohh zombie I no be zombie oh.
Writer(s): Desmond Umezinwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out