Upcoming Concerts for Limoblaze
Top Songs By Limoblaze
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Angie Rose
Composer
Samuel Onwubiko
Songwriter
Kheil "Stone" Harrison
Composer
Emmanuel Louis Lofton
Composer
Deandre Hunter
Composer
Lyrics
Oh, yeah
Woah-woah-woah (soft)
Limoblaze, yo-yo-yo
Oh no, oh no, oh no-no-no
My baby
Ọmọ, who born this fine girl? Who born this fine girl?
Abeg make you demo, show them your styling
Give them your styling (my baby)
Ọmọ, ṣá ma pàṣẹ, olólùfẹ mi, apọnbéporẹ
Me, I dey for you, olólùfẹ mi, apọnbéporẹ (oh my baby)
Akugo, you dey burst my brain o (my brain)
Akugo, I no fit explain o (explain)
Akugo, you dey make me do the things I done before (oh my days)
Akugo, you dey burst my brain o (my brain)
Akugo, I no fit explain (explain)
Akugo, you dey make me do the things I done before
Baby, I need you
Oh, I need you (I need you)
Baby, I need you
You're my heart and need you, o
Oh, my baby
You know I need you
Oh, my baby
You know I need you
Complete me, oh, my baby girl, you complete me (oh, no-no)
Surprise me, every single day, you surprise me (no-no-no)
E geti money wey I save, make I take you to Soweto (Soweto)
And if I find who born you, I go tell them obrigado (oh my world)
Akugo, you dey burst my brain (my brain)
Akugo, I no fit explain o (explain)
Akugo, you dey make me do the things I done before (oh my days)
Akugo, you dey burst my brain o (my brain)
Akugo, I no fit explain (explain)
Akugo, you dey make me do the things I done before
Baby, I need you
Oh, I need you o
Baby, I need you
You're my heart, and need you o
Oh, my baby
You know I need you
Oh, my baby
You know I need you
My obianuju
Her love is true
For this my town, ọmọ, na me and you
Obianuju
Her love is true
For this my town, ọmọ, na me and you
(Too much sounds)
Writer(s): Angie Rose, Kheil Audovic Harrison, Deandre Adrine Hunter, Samuel Onwubiko, Emmanuel Louis Lofton
Lyrics powered by www.musixmatch.com