Lyrics

Shey na you go follow me dey Forever my love o Till hair turn to grey baby Shey na you go carry my name Cos my mother dey wait o No time to delay baby Oh baby you go follow me go my house You go follow me see daddy You go follow me go my love oh Oh baby you go follow me go my house You go follow me see daddy You go follow me go my love oh Forever you be the woman wey i go love Forever you be the one to answer my call Forever you be the woman wey i go love Forever forever forever my love Shey na you go follow me fight Whether i'm wrong or i'm right o You go take my side Oh na na Promise me sey you go sugar my tea Be my honey my bee We go dey like Romeo and Julie Love me love me dada Oh baby you go follow me go my house You go follow me see daddy You go follow me go my love oh Oh baby you go follow me go my house You go follow me see daddy You go follow me go my love oh Forever you be the woman wey i go love Forever you be the one to answer my call Forever you be the woman wey i go love Forever forever forever my love I don love you for so long Since you still dey level one Bo sen se mi gan gan gan I can't keep it anymore I don love you for so long Matriculation mo ti fo Tori ife yi gidi gan Baby no fall my hand Forever you be the woman wey i go love Forever you be the one to answer my call Forever you be the woman wey i go love Forever forever forever my love Forever you be the woman wey i go love Forever you be the one to answer my call Forever you be the woman wey i go love Forever forever forever my love Shey na you go follow me dance When the song is sweet o Omo the song is sweet
Writer(s): Timothy Ayodele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out