Lyrics

Wetin dey sup oh Tell me why you carry body for two Shey you go follow me talk oh Anytime I talk to you Oro tin mo nba e so (soro) You make ah broda compose And if dem yan tell them na me and you Oh no oh (oh oh oh oh) Somebody call me my baby (oh) Somebody call me my love (my love) Somebody call me my babe (baby) You got the something way I, oh oh ah Oh my girl you the one (eh eh) You be the one (eh eh) You the one way dey cool me down (oh-o-oh) Oh my girl you the one (eh eh) You be the one (eh eh) You the one way dey cool me down (oh-o-oh) Oh my shorty you the one (eh eh) You be the one (eh eh) You the one way dey cool me down (oh-o-oh) Oh my girl you the one (eh eh) You be the one (eh eh) You the one way dey cool me down (oh-o-oh) Felicia, Anita, Becker (hmm) They know me girl, a record breaker (oh) Trend setter, wine fi the paper Me no see the reason why dem a hate her Ale le o, ale le oh Ale le o, ale le oh Make dem runaway from my baby oh (oh) Ale le o, ale le oh (oh no) Ale le o, ale le oh (oh oh) Ale le o, ale le oh Make dem runaway from my lady oh (ooh oooh) Ale le o, ale le oh Somebody call me my baby (oh) Somebody call me my love (my love) Somebody call me my babe (baby) You got the something way I, oh oh ah Oh my girl you the one (eh eh) You be the one (eh eh) You the one way dey cool me down (oh-o-oh) Oh my girl you the one (eh eh) You be the one (eh eh) You the one way dey cool me down (oh-o-oh) Oh my shorty you the one (eh eh) You be the one (eh eh) You the one way dey cool me down (oh-o-oh) Oh my girl you the one (eh eh) You be the one (eh eh) You the one way dey cool me down (oh-o-oh)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out