Top Songs By Damilfice
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Damilfice
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Yisa Damilola
Songwriter
Oluwatimilehin Raphael Atunbi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Raphbeatz
Producer
Lyrics
Hmm
Oh yeah
Damilfice pon da ting
Eledumare cover me
Eledumare cover you too
Blessings no go far from me
Blessings no go far from you too
Eledumare cover me
Eledumare cover you too
Blessings no go far from me
Blessings no go far from you too
Working for the daily bread
For this money thing
Forget all the gyalie dem
Na me wey Dey worry dem
When I drop the Gbedu
Nobody contest
I see dem judging me
For the choices I made
Judging me for the sounds I create
Dem think say dem fit match my pace
But nobody fit touch my grace
Bad man like me no send dem
Make dem dey talk their own
Wish me anything that you wanna
Me I go dey wish you good
Bad man like me no send dem
Make dem dey yarn their own
Wish me anything that you wanna
Me I go dey wish you good
Eledumare cover me
Eledumare cover you too
Blessings no go far from me
Blessings no go far from you too
Eledumare cover me
Eledumare cover you too
Blessings no go far from me
Blessings no go far from you too
Dem say everyday for the hustle
One day for the hustler
Me I Dey pray make I popular
Make dem hear my song for America
Make dem dey feel my gbedu
Make dem hear my jam make dem feel good
I'm doing the best that I can do
Leaving the rest to Jah
Make e bless my way
Make e take away the pain
Make e show me the way
Me I wan make this paper
Make e bless my way
Make e take away the pain
Make e show me the way
Me I wan make this paper
Eledumare cover me
Eledumare cover you too
Blessings no go far from me
Blessings no go far from you too
Eledumare cover me
Eledumare cover you too
Blessings no go far from me
Blessings no go far from you too
Hmm
Yeah yeah
Damilfice pon da ting
Eledumare cover me
Eledumare cover you too
Blessings no go far from me
Blessings no go far from you too
Eledumare cover me
Eledumare cover you too
Blessings no go far from me
Blessings no go far from you too
Writer(s): Damiloa Yisa Ahmed
Lyrics powered by www.musixmatch.com