Listen to How E Go Be (feat. Odeyz) by Tonnero

How E Go Be (feat. Odeyz)

Tonnero

12 Shazams

Lyrics

How e go be if money nor dey Hunger go use people throw backi How e go be if money come dey We go dey turn up well How e go be if light come dey We go dey hustle well o How e go if work come yakpa No more bambiala ah ah Our system bad o Dem bad o E dey make me mad o E dey make me mad o I'm sad o Oh what ah hard life we dey live for this place Frustration make normal person craze Month end salary nor reach to dey Pensioners sef nor dey get them pay Graduate for 10years work nor dey If you nor get connection hope and pray Hospital sef nor dey well again Our education dey drop dey by day Each one supposed to teach each one But each one now don dey fight them all Each one supposed to teach each one But each one now want to have them all ye e How e go be if money nor dey Hunger go use people throw backi How e go be if money come dey We go dey turn up well How e go be if light come dey We go dey hustle well o How e go be if work come yakpa No more bambiala ah ah Our system bad o Dem bad o E dey make me mad o E dey make me mad o I'm sad o No steady light company dey pack Unemployment is getting high The security don dey wack Illegal business now don dey rise Judiciary sef don dey slack So Injustice dey run the town Nobody dey watch the watchman So the result na to chop as you like Each one supposed to teach each one But each one now don dey fight them all Each one supposed to teach each one But each one now want to have them all ye e How e go be if money nor dey Hunger go use people throw backi How e go be if money come dey We go dey turn up well How e go be if light come dey We go dey hustle well o How e go be if work come yakpa No more bambiala ah ah Our system bad o Dem bad o E dey make me mad o E dey make me mad o I'm sad o So many things mouth nor fit talk o o So many looting dey go round town o o See our road now dey turn death trap like what Better must come again e eh Noyawayoi e yeah eh BMC to the world End bad governance o o o End bad governance o o o We want ah real change
Writer(s): Anthony Eroh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out