Lyrics

Hey hey hey Monsta (yeah) Big Zege (yeah) LMZ Wey your mandem (mandem) Wey your mandem (mandem) Shey your mind dey (shiii) Shey their mind Dey (their mind Dey?) Wey your mandem (mandem) Wey your mandem (mandem) Shey their mind Dey (shiii) Shey your mind dey (their mind Dey?) When I pull with my niggas we go (skrrrr) When I pull up my goons we dey When I pull with the hommies We Dey spread niggas (spread) We Dey spread niggas Show your man face Where your mind Dey (where your mind dey) Where your men dey (hey) I Dey with my guys (my guys dem) And their mind Dey (their mind dey) This no be child's play (no be chise play) Omo na gun play (bang bang) Step on me, for sure And dey gon' spray Identify theft? My nigga stay low key (low key) Stay low key cuz kpor kpor dey the streets All about the blue cheese (blue cheese) And I got the blueprints in me (in me) Niggas trynna be me but they don't see No bring your girl come cuz my men dey (men dey) And the raba dey (raba dey) Where your men dey (wey men dey) I hope they stand firm when we gon' spray Wey your mandem (wey ur mandem) Wey your mandem (wey ur mandem) Shey your mind dey (shey ur mind dey) Shey their mind Dey (Shey their mind Dey?) Wey your mandem (wey ur mandem) Wey your mandem (wey ur mandem) Shey their mind Dey (shey their mind dey) Shey your mind dey (shey ur mind Dey?) When I pull with my niggas we go (skrrrr) When I pull up my goons we dey When I pull with the hommies We Dey spread niggas (spread) We Dey spread niggas Show your man face Do them one or twos (uno) Leave the rose for ground No Dey come around Just like Pooh I'm too shiesty Fucking Winnie in the pool Yeah I'm known to keep it cool Known to play the fool Until your cup e done full Then your mind (e go dey) Then your mind (e go dey) Dey where the gang Dey Monday to Sunday On a hustle; daily struggle To end the daily struggle This girl con Dey tell me cuddle Me wey Dey find kpa! Wey your mandem Wey your mandem Shey your mind dey Shey their mind Dey Wey your mandem Wey your mandem Shey their mind Dey Shey your mind dey When I pull with my niggas we go (kill) When I pull up my goons we dey When I pull with the hommies We Dey spread niggas (spread) We Dey spread niggas Show your man face Ratata Pull up with my hommies, it goes Ratata If you ever cross the line, B you know na massacre Ain't no forgiving, just know say na wahala Swimming with the fishes, you could be friends with a Tilapia Wetin dey sup Kilo soro You bin dey talk I don show up You don shut Now you don loss Shey you be boss Yes na by force Carry your cross We must to box Your Eye I go burst Head I go burst Police go burst Nothing go spoil In God we trust In God we trust Wey your mandem (wey ur mandem) Wey your mandem (wey ur mandem) Shey your mind dey Shey their mind Dey Wey your mandem (wey ur mandem) Wey your mandem (wey ur mandem) Shey their mind Dey Shey your mind dey When I pull with my niggas we go When I pull up my goons we dey When I pull with the hommies We Dey spread niggas We Dey spread niggas Show your man face
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out