Lyrics

Ibi oju olomo o to Je'n gbe e lo si Ibi oju olomo o to. Soundboy fii dgyal dem forever ah My body dey hot o Sade Want to give you soft o sade Make i love you tender You be last card I no dey rush o, oh na na E be like say you want to koba me Me wey I wan blow globally But if you no go tell nobody ah Then I got no worries ah Baby Come put it down on me ah ah Come put it down on me ah ah Me no nobody afi know whatsup Nobody afi know was popping Baby Come put it down on me ah ah Come put it down on me ah ah Me no nobody afi know whatsup Nobody afi know was popping Come put it down, down down oh Put it down, down down oh Put it down, down down oh Put it down, o di Dan Dan oh Come put it down, down down oh Put it down, down down oh Put it down, down down oh Put it down, o di Dan Dan oh Fendi and Gucci na the next stop Baby look good, baby dress up We go pick two when I checkup on you oh But, Shey make we keep an on a low low Paparazzi go wan take photo o Baby come show for my side like pronto When you come, you go ride my motor oh Baby Come put it down on me ah ah Come put it down on me ah ah Girl nobody afi know whatsup Nobody afi know whatsup Baby Come put it down on me ah ah Baby put it down on meeee Nobody afi know whatsup Ehn nobody afi know whatsup Come put it down, down down oh Put it down, down down oh Put it down, down down oh Put it down, o di Dan Dan oh Come put it down, down down oh Put it down, down down oh Put it down, down down oh Put it down, o di Dan Dan oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out