Listen to Measure My Love by M3NSA

Measure My Love

M3NSA

Hip-Hop/Rap

Lyrics

Measure my love for you Like gari for olonka inside Then try count am one by one Imagine sey I try tell you How much I dey feel you Wey I no finish sef Then the track be already done Tentatively we wander thru the park In the dark And light up wonna path With wanna spark The fire inside dey burn cos Adjeiwaa You be my match Make we em-bark I no know how Yaw Gyebi suss Sey you be my taste Babe But I know sey the first time I sight you I see sey I no get time to waste Babe Kai sey My eyes dey Always give me away No matter what I say Scheisser Measure my love for you Like all the money Oga at the top Dey Chop Nonstop, till e go drop Yeah e bi filthy I be guilty I still see Myself as the only one e ever Go fit fulfil thee You make I start dey talk my politics again I'm sorry I no get nothing else to talk I just wan' show you A whole new Perspective Forget that old view I owe you And how I dey survive Everything I go thru' Oh. You know
Writer(s): Bondzie Ansah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out