Listen to Goodbyes (feat. Esawise) by J3phree

Goodbyes (feat. Esawise)

J3phree

Afro-Pop

6 Shazams

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jeffrey Godgift Abaribote
Jeffrey Godgift Abaribote
Songwriter
Seiyefa Esawise Aprebo
Seiyefa Esawise Aprebo
Songwriter

Lyrics

Ah ah eh Testing testing milliana Testing testing Esa baby oh ah Eh you know oh oh Goodbyes Goodbyes You know I'm not so really good at goodbyes You want to come and tell a nigga goodbye This one you do me say e pain me wallahi Eh Goodbyes Goodbyes You know I'm not so really good at goodbyes You want to come and tell a nigga goodbye This one you do me say e pain me wallahi She gat me saying Goodbye, So Goodbye oh yeah Yeah Oh yeah, Eh Gat me saying Goodbyes, So Goodbye oh yeah Yeah Oh Yeah Oh Yeah Pretty Ana, me no want to see your face But I fit collombi you and make you to feel my base Baby girl follow me to ganjan days When I'm a bad boy Jayce you know, You fit to come my place Yeah ah So my girl make you concentrate Say for your matter I Dey work my brain Girl na you wey Dey drive me insane Now for your matter I don see something I fit to give you Wetin you complain But I Dey reason if you kiss and tell Baby girl balance it up Say what you want and give me some peace of mind Goodbyes Goodbyes You know I'm not so really good at goodbyes You want to come and tell a nigga goodbye This one you do me say e pain me wallahi Eh Goodbyes Goodbyes You know I'm not so really good at goodbyes You want to come and tell a nigga goodbye This one you do me say e pain me wallahi She gat me saying Goodbye, So Goodbye oh yeah Yeah Oh yeah, Eh Gat me saying Goodbyes, So Goodbye oh yeah Yeah Oh Yeah Oh Yeah Say I like the way your body Dey move like Dangbana Me and the man dem pull up on you Like gbagbagba Say if you loyal say you gats to chop the banana Atuwale Atuwale tumama Say the matter don pass play play My baby want to really run away Why did it really have to be this way You left me down so fucked up yeah But don't stress ama be ok Coz maybe it wasn't that really meant to be Me I go stand I'd be on my feet I'm never ever gonna be the same, No way She gat me saying Goodbye, So Goodbye oh yeah Yeah Oh yeah, Eh Gat me saying Goodbyes, So Goodbye oh yeah Yeah Oh Yeah Oh Yeah Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jo Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jo Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jo Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jore Jo
Writer(s): Jeffrey Abaribote Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out