Lyrics

DJ Pablo No other badder viber, oh-ah What you sayin'? T.I Blaze oh, oh-oh Yeah, yeah, ah Oju ti ri many many things oh (one time) Why I no go take cannabis oh? I just wan forget the past and aim for the bag (what you say-say-sayin'?) Na only money gimme peace oh 420 lo m'ori mi wu Oun t'odo ba de, kos'eni t'ole tu (leggo) Normal normal, I dey Nigeria I no dey Arizona I've been on pills everyday Only when ah man no fit feel any pains (one time, say) I've been on drugs, I no get doctor Wey fit to heal my pains Mama mi oh (mama mi oh-oh) Your pikin no get choice I dey chop Choko Milo, mo tun mu'gbo (say) I don dey do fraudulent, k'ebi ma pami oh Gb'adura fun mi oh-oh Gb'adura fun mi oh-oh Mio fe mu Chelsea mo, kin gba Hennessy lo Kin ma dake t'olowo ba n so'ro, yeah Ayy Pray for grace My jiggle Africa Number one Superstar DJ, say DJ Pablo I've been workin' all night, I've been smokin' ganja Dem talk say na bad thing, poverty is badder Dem say make I study, I go school oh Dem say make I work and struggle oh-oh-ah (one time) Ayy-ayy, bad energy stay faraway (leggo) Na me know the reason I've been smokin' all day Eminikan mole sh'alaye, ayy-ayy, ah Ayy-ayy, bad energy stay faraway (faraway) Na me know the reason I've been smokin' all day Eminikan mole sh'alaye, ayy-ayy (say) Agba'le si Ojota Omo, no be lie, I don suffer, ah (Corn City) Eyan melo mofe sh'alaye arami fun? Ni mo shey hustle louder, ah-ah (that vibe) Ah-ayy, oju ti ri many many things oh (gimme that vibe) Why I no go take cannabis oh? (what you sayin'?) I just wan forget the past and aim for the bag Na only money gimme peace oh (unusual) 420 lo m'ori mi wu Oun t'odo ba de, kos'eni t'ole tu (spiritual) Normal normal, I dey Nigeria I no dey Arizona (let it go) I've been on pills everyday Only when ah man no fit feel any pains (let it go-go, go) I've been on drugs, I no get doctor Wey fit to heal my pains (they don't know) Mama mi oh (mama mi oh-oh) Your pikin no get choice I dey chop Choko Milo, mo tun mu'gbo (say, mo tun mu'gbo) I don dey do fraudulent, k'ebi ma pami oh Gb'adura fun mi oh-oh (gb'adura fun mi oh-oh) Gb'adura fun mi oh-oh (one time) Mio fe mu Chelsea mo, kin gba Hennessy lo Kin ma dake t'olowo ba n so'ro, yeah (Gimme the vibe now) (Gimme the vibe, say) (Gimme the, gimme the vibe now) (It's Maxigold, the inspirational producer) (Superstar DJ) (Alaga Corn City) (Ayy, one time Africa) (Alaga Corn City)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out