Lyrics

Last last I don't look at what i've been through Them dey look me dey envy When some noise boys no chop self Papa God i must confess eh Last last Them no see were we function all i see is cutter When hungry put man for Conner Papa God i must confess Oh papa abeg you Run take my eco oh daddy Abeg you cover my witness Oh papa na you dey protect my eco ooh Daddy ehh yeeeeea Cover my witness oh I'm walking miracle My matta be don past auricle Village people be don forgetti me Run to mash me na score Score! score! score Il y a les hauts et les bas Dans la vie oh, dans la vie oh Il y a les hauts et les bas Dans la vie oooh Papa no dey Famille no dey Na you wey i know oh Na you run the show oh oh Last last I don't look at what i've been through Them dey look me dey envy When some noise boys no chop self Papa God i must confess eh Last last Them no see were we function all i see is cutter When hungry put man for Conner Papa God i must confess Oh papa abeg you Run take my eco oh daddy Abeg you cover my witness Oh papa na you dey protect my eco ooh Daddy yeeea Cover my witness oh In any circumstance I dey show gratitude Back them money carry give attitude To show no love i dey empty pocket But who know when the devil go turn ooh Il y a les hauts et les bas Dans la vie oh, dans la vie oh Il y a les hauts et les bas Dans la vie oooh Papa no dey Famille no dey Na you way i know oh Na you run the show oh oh Last last I don't look at what i've been through Them dey look me dey envy When some noise boys no chop self Papa God i must confess eh Last last Them no see were we function all i see is cutter When hungry put man for Conner Papa God i must confess Oooh papa abeg you hold my eco Oh daddy abeg cover my witness Oooh papa make you protect my eco ooh Daddy eeh cover my witness ohh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out