Music Video

Moment
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Folajinmi Sagbavi
Emmanuel Folajinmi Sagbavi
Songwriter

Lyrics

Eyin temi kile feeeel Sm productions E get one man e get money Alakori man e get money He no dey gbadun, he no dey flex He just deh work work work E no dey rest Just 2k me I don go flex Nkwobi and two Goldberg Opeyin abi na dongoyaro Ta awon omo ope ti sha gbana o Tiba tun romo to por por por I fit spend all my money I just wanna kolobi Kolobi yeah yah yah I just dey gbadun my moment gan gan gan Omo jaiye jaiye I dey gbadun my moment gan gan gan Moman saye saye gan I just dey gbadun my moment gan gan gan I dey forget my sorrows I no dey worry about tomorrow We dey mix burukutu and kai kai All the single ladies you can wine Adonko wa ole koko Burukutu burukutu koko Woti fi action bitter shey dorime Ameno dorime Ponmo alata dorime Iya alagbo dorime Mix the henny pelu ice make my body cool Koseni mola moma jaiye kinto ku Igi da eye fo Megida you know my level Press am cut 10 naira own for me Serve everybody put the bills on me Christian dior tomorrow luis vuitton Las las we go pai we just dey wait for our turn Leave me make I flex jaiye jaiye I no like to dey stress laiye laiye Brother bomboy make me to enjoy Advice me later but for now make I enjoy When I broke shey I call you When the sapa dey show Shey I call you I cannot comman kill myself If the waiter dey busy I go serve myself Just 2k me I don go flex Nkwobi and two Goldberg Opeyin abi na dongoyaro Ta awon omo ope ti sha gbana o Tiba tun romo to por por por I fit spend all my money I just wanna kolobi Kolobi yeah yah yah I just dey gbadun my moment gan gan gan Omo jaiye jaiye I dey gbadun my moment gan gan gan Moman saye saye gan I just dey gbadun my moment gan gan gan I dey forget my sorrows I dey gbadun my moment gan gan gan I no dey worry about tomorrow We dey mix burukutu and kai kai All the single ladies you can wine Adonko wa ole koko Burukutu burukutu koko Woti fi action bitter shey dorime Ameno dorime Ponmo alata dorime Iya alagbo dorime
Writer(s): Emmanuel Sagbavi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out