Music Video

Jaybytee - Fire (Official Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
obiajulu okey okafor
obiajulu okey okafor
Songwriter
clement baah
clement baah
Songwriter

Lyrics

Gimme one time Gimme two times Gimme one time Gimme two times Gimme one time Gimme two times Gimme one time ahh eeh Girl i get ten million dollars alert o Plenty money already in the bank o I go buy everything for you if you want o Lemme be your sugar daddy Anything to make you happy To make money no be my problem o Na how to spend na em be wahala oo Put that bill on me i go pay o Cause you alone dey scatter my mind o Girl your body is on Fire eeeh Your body your body eh Fire ahh eeeh You know my name be jaybytee Fire eeeh Obimo obimo Fire ahh eeeh You know my name be jaybytee o Aaah Eeeh Aaah eeeh Okay now send me your aza Money no be problem See i go wire Hmmm Baby no wahala Hmmm You no dey tire o Anything you require See i go make you my odo (odo eeh) And if i do you wrong sorry eh (sorry eeh who dem again) Only you wey i want o (ele ele) I go fight for your love o (ele ele) I fit to kill for the girl o Girl your body is on Fire eeeh Your body your body eh Fire ahh eeeh You know my name be jaybytee Fire eeeh Obimo obimo Fire ahh eeeh You know my name be jaybytee Aaah Eeeh Aaah eeeh Say i want to go sample my shot o (sample my shot o) What a beautiful lady oh my god o (ahh oo aahh) I go dey your body every time wey you want oo oo Oya say sisi i know Body so hot oo ooh And i will show you The reason why i love you Never gonna lie you You my baby oh oohh Girl your body is on Fire eeeh Your body your body eh Fire ahh eeeh You know my name be jaybytee Fire eeeh Obimo obimo Fire ahh eeeh You know my name be jaybytee Aaah Eeeh Aaah eeeh
Writer(s): Obiajulu Okey Okafor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out