Music Video

Body
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Fortune Ebube Memeh
Fortune Ebube Memeh
Songwriter
Benjamin Benjamin
Benjamin Benjamin
Songwriter

Lyrics

What's your name Mamacita (Eh eh) Can I have some of your time (Oh oh) You look too good abeg Body too good abeg What's your name Mamacita (Eh eh) Can I have some of your time (Oh oh) You look too good abeg Body too sweet Abeg (Eh eh eh eh) Abeg abeg Jowo ba mi lo oh Don't leave me hanging oh Just tell me something oh Abeg abeg Jowo ba mi lo oh Don't leave me hanging oh Just tell me something oh I don't wanna play no games Give me this love I go dey your side Omoge to bad oh, to bad oh Tell me wetin dey your mind We go dey all right yeah I dey beside you, my ride or die yeah Make I take away your sorrow Make I take away your pain Girl you no go ever borrow (Abeg) Girl you no go ever borrow Make I take away your sorrow Make I take away your pain Girl you no go ever borrow (Abeg) Yeah e yeah yeah yeah yeah What's your name Mamacita (Eh eh) Can I have some of your time (Oh oh) You look too good abeg Body too good abeg What's your name Mamacita (Eh eh) Can I have some of your time (Oh oh) You look too good Abeg Body too sweet Abeg (Eh eh eh eh) Abeg abeg (Eh eh) Jowo ba mi lo oh Don't leave me hanging oh Just tell me something oh Abeg abeg Jowo ba mi lo oh Don't leave me hanging oh Just tell me something oh Anywhere you go me I go follow Your body set oh, obrigado I be your bodyguard oh I said call me your bodyguard oh You dey give me fever (Yeah yeah) You dey make temperature rise I go dey your side yeah My ride or die Make I take away your sorrow (Take away your sorrow) Make I take away your pain (Take away your pain) Girl you no go ever borrow (Abeg) Girl you no go ever borrow Make I take away your sorrow (Take away your sorrow) Make I take away your pain (Take away your pain) Girl you no go ever borrow (Abeg) Yeah e yeah yeah yeah yeah What's your name Mamacita (Eh eh) Can I have some of your time (Oh oh) You look too good abeg Body too good abeg What's your name Mamacita (Eh eh) Can I have some of your time (Oh oh) You look too good Abeg Body too sweet Abeg (Eh eh eh) Abeg abeg (Eh eh) Jowo ba mi lo oh Don't leave me hanging oh Just tell me something oh Abeg abeg Jowo ba mi lo oh Don't leave me hanging oh Just tell me something oh Yeah oh oh oh oh oh Don't leave me hanging oh Just tell me something oh Yeah oh oh oh oh oh Don't leave me hanging oh Just tell me something oh
Writer(s): Sarah Thompson, Lei Jennings, Benjamin Ronn Nielsen, Mustafa Savuran Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out