Lyrics

Nor be today Wey corruption don dey reign Politicians dey oppress Na state fund dem dey loot Military dey oppress Police dey shoot e youth e o Oga civillian dey oppress Na him workers e dey abuse Na the trouble wey we dey We need to undo But if e go work Then my people must unite iyoo Make we no forget 1966 Nzeogwu start e coup Muritala retaliate Na the trouble wey we dey We need to undo If e go work Then my people must unite iyo I no go Forget, I no go forget I no go forget ooh I will never forget, it go dey for my heart Forever and ever i will remember I will never forget, it go dey for my heart Forever and ever i will remember Nor be today Wey hypocrisy dey reign Na love you dey preach But What you're practicing is greed Na money wey you love Na people you dey hate When we dey find who to blame We go point e finger based on faith We go point e finger based on tribe Meanwhile we na all the same o Dey hustle for the change Hustle for a better life We need to do the work The change must come from you and i Cos if e go work My people must unite iyooo I no go Forget, I no go forget I no go forget ooh I will never forget, it go dey for my heart Forever and ever i will remember I will never forget, it go dey for my heart Forever and ever i will remember I love God and my country I stand for both of them in truth Waving a flag singing the anthem if them like make Them shoot The struggles of our heroes past will never be in vain Who ordered the lekki massacre i just need a name Or names And yeah we stopping with these games These gestapoish regimes And Hypocrisy and things We all just need to change And It starts from you and me Freedoms got a heavy price We all chip in to pay We need to organise We need to cooperate Oneness na the way Loving na the way Accountability the way Transparency the way Wahala for them Wey say Nigeria nor go great iyoo I no go Forget, I no go forget I no go forget ooh I will never forget, it go dey for my heart Forever and ever i will remember I will never forget, it go dey for my heart Forever and ever i will remember
Writer(s): Alex Ekekwe, Efemena Mukoro Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out