Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adekunle Kosoko
Adekunle Kosoko
Songwriter
Sesan Abas Salami
Sesan Abas Salami
Songwriter
Simisola Ogunleye
Simisola Ogunleye
Songwriter
Friday igwe
Friday igwe
Songwriter
Marcel Akunwata
Marcel Akunwata
Songwriter
Michael Awele
Michael Awele
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Blaise Beats
Blaise Beats
Producer

Lyrics

AG Baby carry body-body, oh-oh, ah Bad Boy Deks no dey worry-worry, oh-oh Open my eyes, show me who dey for me Make I no dey pop Rosé with my enemy Scatter them far away across the seven seas Helper wey dey disguise na principality Oh, Lord have mercy, mercy This fake love don dey plenty, plenty Dem dey try do man dirty, dirty Jah, Jah, ma je'a sh'esin, sh'esin, yo-yo Who born the pesin, pesin Wey wan cross me? Make dem try me, try me Red eye, Red eye, no more paddie, paddie Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh When I show, make dem make way, make way When I show, make dem gbese, I-I go dey pose I go denge-denge, I go dey pose Dem go wakakurukere When I show, make dem make way, make way When I show, make dem gbese, I-I go dey pose I go denge-denge, I go dey pose Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere) As you can see, I'm just beginnin' And I trouble nobody So make nobody bother me (make nobody no bother me) As you see me, na God dey fight for me Nobody touchin' me Can't stop my destiny Wetin I do, do, do? Shey I be your telly, your daily news? Been a long time man and I paid my dues I'm premium now, so I pick and choose Ni ita faaji won mo bimo she je Bad Boy Deks, I no apologize Bet on myself and I'm rollin' the dice Kilamity, kilamity o (kilamity, kilamity, kilamity) Oh, Lord have mercy, mercy This fake love don dey plenty, plenty Dem dey try do man dirty, dirty Jah, Jah, ma je'a sh'esin, sh'esin, yo-yo Who born the pesin, pesin Wey wan cross me? Make dem try me, try me Red eye, Red eye, no more paddie, paddie Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh When I show, make dem make way, make way When I show, make dem gbese, I-I go dey pose I go denge-denge, I go dey pose Dem go wakakurukere When I show, make dem make way, make way When I show, make dem gbese, I-I go dey pose I go denge-denge, I go dey pose Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere) Tell me who dey for me Make I no dey pop Rosé with my enemy Open my eyes, show me who dey for me Make I no dey pop Rosé with my enemy
Writer(s): Writer Unknown, Adekunle Kosoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out