Chi Efo, the day is bright it's bright and fair a new day has come.
Chi Efo I'm leaving my past behind,
Tomorrow is the future Today is brighter mmiri n'eyo(zo)
Chi Efo, ututu abiago the morning has come
Chi Efo, Ututu abiago The morning has come
... (Na aga ehh)
Mama jellof rice why your temper dey rise
If you no sell today, tomorrow dey
Aunty pikin, Johnny leave you waka
But this load wey you carry nobe only you aka koo
Oga driver, the race is not in the swift
Take am slow and steady your own passenger go enter...
Anyi nwere olilianya, echi ga Abu echi oma
Chi Efo,Ututu abiago,my morning has come
Chi Efo, one day i go blow, and you sef you go know.
You go come my show