Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spreezy X
Spreezy X
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sulaiman Idris
Sulaiman Idris
Composer
Kayode Ajiboye
Kayode Ajiboye
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
OG SOUNDS
OG SOUNDS
Producer

Lyrics

My life in Summary I'm not so perfect I'll like to show people say i get this talent But dem no dey send me Dem price me jale I take am personal gan to face deir challenge now Yo know d struggle We get the mindset To face d demons wey dey trynna wanna damage us Our life tomorrow Is not a promise So every air we breathing now is all we have in us Bo sonu ko wa'ra rẹ ninu aginju Ninu Aginju... Bo sonu ko wa'ra rẹ ninu aginju Ninu Aginju... Ja ara e, ohh ohh Tears falling down from my eyes, many people don die but we still dey alive, but we still dey alive, yh Tears falling down from my eyes, many people don die but we still dey alive, but we still dey alive Shout out to my man dem-a ... yh some pull up in a foreign ass things fi the soldiers wey don fall for ground, walahiii we gon spread your ashes Shout out to my man dem-a yh some-a full up in a foreign ass things fi the soldiers wey don fall for side, walahiii we gon spread your ashes Aye lon wa mio (Ayé wọn wà mi) E ma koba mio (Ẹma koba mi) If e no be God o Dem for don dey sly me o Aye lon wa mio (Ayé wọn wà mi) E ma koba mio (Ẹma dé ma koba mi) If e no be God o Dem for don dey sly me o this Na the story of a lost lamb, he's a lost man he don lost his soul to the streets man he be looking around for the answer but you know he never see it on the street now story of a lost wan, he's a lost wan very soon, got shot, that's man down and you know they keep looking for his body now e don end up for the stream down the road now Tears falling down from my eyes, many people don die but we still dey alive, but we still dey alive, yh Tears falling down from my eyes, many people don die but we still dey alive, but we still dey alive Ayé wọn wà mi Ẹma koba mi Bo sonu ko wa'ra rẹ ninu aginju Ninu Aginju... Ninu Aginju Dem-a dem-a foreign ass things we gon spread your ashes
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out