Music Video

Let somebody love you (feat. SBTHAPRODUCER)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Adewale John Adepoju
Adewale John Adepoju
Songwriter

Lyrics

SB studio boss Let somebody love you Life no easy na set up Girl I can tell you are fed up Too many boys don mess up Na the reason why you be dey vex gan Don't you give up on love Girl am dying for yor Talk to me Run to me Whatever I say you can count on me Let somebody love you oh no Baby let me love you oh no no Yeah Let somebody love you oh no Yeah Baby let me love you oh no no Gimme the time wey you want Make i hook up As you see me so i be your bustop Just stop Oya wetin won sup Which formula make i use solve You get thousand dm on daily o Wetin be the p omo let me know o Shey you see the love me dey show Make i rule you world your body dey glow o I know you like me There's so much love inside me This love so real can't deny it Just imagine So unlike me Girl I wanna be your baby Everything can be amazing Kilon shele what you saying Girl I wanna be your baby Everything can be amazing Kilon shele what you saying Let somebody love you oh no Baby let me love you oh no no Yeah Let somebody love you oh no Yeah Baby let me love you oh no no Let somebody love you oh no Baby let me love you oh no no Yeah Let somebody love you oh no Yeah Baby let me love you oh no no Gimme the time wey you want Make i hook up As you see me so i be your bustop Just stop Oya wetin won sup Which formula make i use solve You get thousand dm on daily o Wetin be the p omo let me know o Shey you see the love me dey show Make i rule you world your body dey glow o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out