Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Marvelous Aghogho Efetughe
Marvelous Aghogho Efetughe
Songwriter

Lyrics

You fi loud the volume for my head Temi ti pa mi she no dey waste time This your round big shape make me match line Omo work pon that I go still try Onion set booty make a man cry When you work it down o Baby e Dey bounce o See your big body wey Dey make a man choke Oya rock My thing make my soldier stand o D boy sweet die like Ajinomoto Oh my God Body toh set o oh my God Body toh bad o oh my God Omotena ni por por por opor por por por Oh my God Body toh bad o oh my God Body toh set o oh my God Omotena ni por por por opor por por por Fizzy wole bad o'loja Baby drag me ti mafa I be bad man no matter Girl dem chase when you get the paper Wah you gon do when you see my voltage Gone bad days when I live on manage Block her like she post Anty savage Roll it slide it like ah bandage Oh my God Body toh set o oh my God Body toh bad o oh my God Omotena ni por por por opor por por por Oh my God Body toh bad o oh my God Body toh set o oh my God Omotena ni por por por opor por por por
Writer(s): Marvelous Efetughe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out