Lyrics

You see the thing ehn You see the thing ehn Many of you like to loud it Stop louding it to much Stop louding it to much Mo lo sile - eh Awon padi mi j'eja nile - ooo Won ni kin wa j'eja nile Oro eja nile ko lo se mi Ko ko ko lo'n se mi Money on My mind, Money on my mind No be weed but its green on my mind If you know where i dey for my mind Your mind go like stay for my mind Street boy! no be tout o Of the first note - i'm all about dough Since coaltar no be couch o I no holy pass for this convo So, se ama j'eja pa ni Se ama J'eja pa ni Sebi awon lo fast, se awa j'ejapa ni Shey you dont want to be rockin' armani Commot for your mama house - Omo mummy Uno. who know Kos'aye weyrey. Kuro! Uno. you know Kos'aye weyrey Mo lo sile - eh Awon padi mi j'eja nile - ooo Won tun Shayo Won ni kin wa j'eja nile Shayo Oro eja nile ko lo se mi Won tun Shayo. shayo! shayo shayo See! them say na you they teach many boys Them say na you they let many spoil Say the way you they smoke, E be like say you go need to change your engine oil LOL I pity you LOL me they pity you before you go psycha and your name go they General records like CDQ So, se ama j'eja pa ni Se ama J'eja pa ni Sebi na you fast, se awa j'ejapa ni Shey you dont want to be rockin' armani Commot for your mama house - Omo mummy Kuro! kuro! kuro kuro kuro! kuro! Mo lo sile - eh Awon padi mi j'eja nile - ooo Won tun Shayo Won ni kin wa j'eja nile Shayo Oro eja nile ko lo se mi Won tun Shayo. shayo! shayo shayo Mo lo sile - eh Awon padi mi j'eja nile - ooo Won tun Shayo Won ni kin wa j'eja nile Shayo Oro eja nile ko lo se mi Won tun Shayo. shayo! shayo shayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out