Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Pochovibes
Pochovibes
Songwriter
Daniel Udoh Nkamare
Daniel Udoh Nkamare
Songwriter
Godson Boyi Simon
Godson Boyi Simon
Songwriter
Suleiman Sadiq Ochi
Suleiman Sadiq Ochi
Songwriter

Lyrics

He told me this shit is dope tho, then I take a hit, Oh lord See me going down with no force, what is this that you give me tho Oh lord don't lemme go, on my grind, wanna get the dough Star boy, I dey rave yo, long life I'm craving oh Niggas come around with fake smile, let them get a dope picture They try to dim my light, I stay shining bright all day Till the day I lose my life, how can you hate me Just tryna be great, how can you hate me Mun soya su kamar masa, mun bar su da chin gurasa Mu na rapping da wasa, sun gwada ya kasa Mi casa, Su casa, Allah ne master All d boys wey dey kaku, when dey see me, dem dey caput Why you dey Mozz? (Shey your head strong, why you dey mozz bros) Why you dey Mozz? (Men dey puff, pass, you you dey puff, puff) Your head no strong (Hold yourself bros, no come dey convulse) Shey you be boss (Shey you be boss) You pop the drugs (You pop the drugs) So why you dey Mozz? (Shey your head strong, why you dey mozz bros) Why you dey Mozz? (Men dey puff, pass, you you dey puff, puff) Shey you be bros (Hold yourself bros, no come dey convulse) You ask for drugs (You ask for drugs) You come dey mozz (You come no pop) So why you dey mozz Shey you be boss, you dey pop things, came through saying that you smoke things We fall out jay, we fall out riz, you tell us say you dey roll things Hmm, small time you roll us eclairs, small time you roll us Tom Tom Now we dey look you one kind (So why you dey mozz) Okay roll up the jay, light up the jay, spark up the jay Men don puff, we dey pass, you you dey puff, you dey puff, you dey puff No puff, no puff, you no pass, small time, you start to dey mad Eyes don close, you don dey jonze, man, you, why you dey mozz (So why you dey mozz) Okay, brain don hit reset still, settings don loss Niggas on a jet, skilled, why you wan mozz Why you wan puff drugs wey you never know before You say you dey pop Colorado, but you be naija boy Why you dey Mozz? (Shey your head strong, why you dey mozz bros) Why you dey Mozz? (Men dey puff, pass, you you dey puff, puff) Your head no strong (Hold yourself bros, no come dey convulse) Shey you be boss (Shey you be boss) You pop the drugs (You pop the drugs) So why you dey Mozz? (Shey your head strong, why you dey mozz bros) Why you dey Mozz? (Men dey puff, pass, you you dey puff, puff) Shey you be bros (Hold yourself bros, no come dey convulse) You ask for drugs (You ask for drugs) You come dey mozz (You come no pop) So why you dey mozz When I pull up litty in your spot, got me a jay gotta roll it up This nigga dey ask me for smoke, I gave him a toke and now he be throwing up This strain you dey see no Igbo, this shit na kolo, it hit and you going low I tell am make he take one puff, you wan show me say you be smokeyo (So why you dey mozz) You gotta be asking before you start smoking, no nigga don't ever be silly You kiss it too much, its gon fuck up your joint Got you crippin, fit look like you wheeling They say that I'm illy, I roll it, I hit it, this shit got me high to the ceiling That's when I dey feel it, I swear that I'm feigning I can't get enough of these buds, e steady dey make me dey mozz Why you dey Mozz? (Shey your head strong, why you dey mozz bros) Why you dey Mozz? (Men dey puff, pass, you you dey puff, puff) Your head no strong (Hold yourself bros, no come dey convulse) Shey you be boss (Shey you be boss) You pop the drugs (You pop the drugs) So why you dey Mozz? (Shey your head strong, why you dey mozz bros) Why you dey Mozz? (Men dey puff, pass, you you dey puff, puff) Shey you be bros (Hold yourself bros, no come dey convulse) You ask for drugs (You ask for drugs) You come dey mozz (You come no pop) So why you dey mozz
Writer(s): Daniel Nkamare Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out