Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
McMander
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Michael Ogbonna
Songwriter
Lyrics
McMander nwa mama eeh
Ele-li-leeh
Mmmm mmmm
Nwanne ekwuna ya ekwu oo
Ekwuna ya ekwu oo
Day and night
Nwa mmadu trying not to fumble
Omo e nor easy yeeeh
Ife mmereme me
To keep on hustling
From one runs to another
Trying everything
Mac nwa mama eeh
Blood agwu na my system
Nde enyimaka
Dem go use you jangilova
My guy you go humble eh
Eli-le-li-leyeeh, but
You gotta keep on hustling
You gotta keep on humbling
You gotta believe in you eh
Until you enta the blessing oo
You gotta keep on hustling
You gotta keep on humbling
You gotta believe in you eeh
Until you enta the place
Enter the place-y hustling
Anyi ga naga n'iru
Naga n'iru
School e no gree pay
Merrybet w'e dowasiye my accountu eeh
Let me talk the truthu oo
Omo the G-plus eeh
Forget the mata
Nothing for December
Nwanne no be joke oo
I dey wonder
Sometimes I dey wonder
How some people dey make am oo
How dem do am eeh
E dey make me wonder oo
Wallahi my guy I dey wonder
Why my own dey longer oo
Whether e go beta for yonder eeh
Tam nwa mama
Wetin you see for Bomey
Nwanne ekwuna ya ekwu oo
Ekwu na ya ekwu oo
You gotta keep on hustling
You gotta keep on humbling
You gotta believe in you eh
Until you enta the blessing oo
You gotta keep on hustling
You gotta keep on humbling
You gotta believe in you eeh
Until you enta the place
Enter the place-y. (Hustling)
You gotta keep on hustling
You gotta keep on humbling
You gotta believe in you eh
Until you enta the blessing oo
You gotta keep on hustling
You gotta keep on humbling
You gotta believe in you eeh
Until you enta the place
Enter the place-y hustling
Timmy Jay on the track
Writer(s): Michael Ogbonna
Lyrics powered by www.musixmatch.com