Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kolly pzeey
Kolly pzeey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kozeem Musiliu
Kozeem Musiliu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Staability beats
Staability beats
Producer

Lyrics

As I dey hustle I no see nobody Am trying my best to be somebody but the street is not funny Wetin I go do nobody dey for me O'di dan dan I need to make money Mo'ni lati ra ile fun mommy Mo'sa de oluwa Mo ke'pe Jah jareh Mommy so wipe kin ma jale I stand on my feet and I no se'ke eh Omo ologo yen si ma fo lo'ke Olowo se ohun gbogbo tan laye Iya lo'n je omo talaka Blessss me Kin ro'na gbe gba Na one person born obi cubana a Ma'se mi ni oba talaka Anu to ga'ju ni mo n toro Larin egbe mi jekin ta yo Loke loke kin ma se ja'bo Ma's Ogo mi ni Ogo koro o Anu to ga'ju ni mo n toro Larin egbe mi jekin ta'yo Loke loke kin ma se ja'bo Ma's Ogo mi ni Ogo koro o Uhm Ginger my way Father lord come ginger my way Show me the way eh Only you can show me the way ah ehh Ginger my way Father lord come ginger my way Show me the way eh Only you can show me the way eh eh Baba loke bless me yeye I be hustler from agege eh As I dey hustle mo ma fe re She'bi every hustler getti pay day o Am waiting for my pay day Ki ona mi la peregede o Ki emi gbe ayé sere o Ginger my way Father lord come ginger my way Show me the way eh Only you can show me the way ah ehh Ginger my way Father lord come ginger my way Show me the way Only you can show me the way eh
Writer(s): Kozeem Musiliu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out