Lyrics

Wavy is a day to take it personal Believe me Na story cos I came in town with my Arsenal You know this Get on some if you calm down you go know say people Dey here so Get on some i say calm down if you Dey here you go know say people run the town So I say Ko ma shapa ko ma jupa for the junction Omo rebe omo yapa omo ponpon Dem Dey collect dem Dey jupa for the junction When them see us them Dey rush us like Tom Tom Ko ma shapa ko ma jupa for the junction Omo rebe omo yapa omo ponpon Dem Dey collect dem Dey jupa for the junction When them see us them Dey shake all of their bum bum Omoge na lo loose guard gangan Iwo na ole collect gangan Your boyfriend don Dey relax gangan Ma lo ro better relax gangan Omoge na lo loose guard gangan Iwo na ole collect gangan Your boyfriend don Dey relax gangan Ma lo ro better relax gangan I realize say na tension I really wan ask question Many dey strive for the vibe and attention But only few go make am to the whole world I only got one confession I no come here for attention Dem tell me thanks and I say please don't mention Abeg no let anybody Dey tension you If we take a look at things and take a look at things And look at things and talk a Likkle tin and then we go okay If we take a look at things and take a look at things And look at things and talk a Likkle tin and then we go okay Ko ma shapa ko ma jupa for the junction Omo rebe omo yapa omo ponpon Dem Dey collect dem Dey jupa for the junction When them see us them Dey shake all of their bumbum Omoge na lo loose guard gangan Iwo na ole collect gangan Your boyfriend don Dey relax gangan Ma lo ro better relax gangan Omoge na lo loose guard gangan Iwo na ole collect gangan Your boyfriend don Dey relax gangan Ma lo ro better relax gangan
Writer(s): Tobby Drillz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out