Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kida Wonder
Kida Wonder
Songwriter
Shina Lee
Shina Lee
Songwriter

Lyrics

Wonder Oti ye è Oh no Oh no no no no Oh no no no no (Me I no like wahala oh nah enjoyment I like) (Me I no like wahala oh nah money i like) I no like wahala But if you bring wahala Mehn you go see wahala Mehn you go see Casala I no like wahala But if you get wahala Mehn you go see wahala Mehn you go see casala Vibes choke normally you know the matter We don high brotherly roll the ganja Wetin happen to aza I no hear you guy Resurrect aza or nah here you die Loader Picker Where my funds I'm not your nigga Wonder Kida We Dey pray say make you bigger Abk boys doings dem too like too ball All night party until mama call I like the way your shawty Dey roll her waist After the show she go follow me go my place Your mind Dey? My mind Dey too Link up Shayo Dey too We just want too party just want too flex Money too long my guy you better hide your girls I no like wahala But if you bring wahala Mehn you go see wahala Mehn you go see Casala I no like wahala But if you get wahala Mehn you go see wahala Mehn you go see casala No dey Gimme lamba Omo ase Shay no dey nappy ni Emi ti mo fe ra benz You Dey gimme format you Dey make me dey vex Ancestor para para Werey wa Lori mi Emi Jama Jaman Eni jemi lowa Walhitalahi oma ri Mariwo ALK lomo seh Oowale omo ope Boshen mule lo sen je Lati aye tipe tipe Wahala wahala I no like wahala I just wan Dey my dey Kin de ma jaiye lor I no like wahala But if you bring wahala Mehn you go see wahala Mehn you go see Casala I no like wahala But if you get wahala Mehn you go see wahala Mehn you go see casala Wahala wahala I no like kasala I just wan Dey my dey Kin de ma jaiye lor Wahala wahala I no like kasala I just wan Dey my dey Kin de ma jaiye lor I no like wahala But if you bring wahala Mehn you go see wahala Mehn you go see Casala I no like wahala But if you get wahala Mehn you go see wahala Mehn you go see casala Issue Gobe
Writer(s): Kida Wonder Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out