Lyrics

Yeah Musical Taliban Number one W'on fokasibe Fresh one W'on jokosibe Yeaaaaa Where's the love? Where's the love? Where's the love? My people Oya Where's the love? Where's the love? Where's the love? My Naija We used to love our brothers Now we don dey kill one another We be Giant of Africa for mouth My people dem no dey live better Make we stop all the Killy killy Stop all the thiefy thiefy o Stop all the burning burning My Brother and my Sister Make we stop all the yama yama No time for Jaga Jaga o Stop all the cunny cunny My brother and my sister We say we love one another All of us dey wear one agbada If we observe the goodness of life We no go like to kill each other oh oh Unity oh na the koko oh Ohh ya ya You and me na the koko Unity oh na the koko oh Ohh oh oh You na the koko Where's the love? Where's the love? Where's the love? My naija Oya Where's the love? Where's the love? Where's the love? My people We used to love our sisters Now dem come dey use them for rituals We be Giant of Africa for mouth My people dem no dey live better You know say naija we sabi work oh ya ya ya You know say naija we no fit fall You know say naija we sabi book You know say naija e go still good Kilofe Kile tu feka she Je ko mo E le se ro malo wo Hundred trillion dey for your account I want to hear wo gbe ni toro O ma she o Mi shey la toro o Ni ilu ti wan ti biwon Tell me when this gbege go stop Make we stop all the Killy killy Stop all the thiefy thiefy o Stop all the burning burning My Brother and my Sister Make we stop all the yama yama No time for Jaga Jaga o Stop all the cunny cunny My brother and my sister We say we love one another All of us dey wear one agbada If we sabi the goodness of life We no go like kill each other oh oh Unity oh na the koko oh Unity oh na the koko oh Unity oh na the koko oh U na the koko oh (One love keep us together) You know say naija we sabi work oh ya ya ya You know say naija we no fit fall You know say naija we be good people ya ya ya You know say naija e go still good
Writer(s): Oritsefemi Ekele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out