Lyrics

Fresh out (Vybes) (Vybes on vibe) Who you see? Na Naija musicians? (Haba dodo) eh? Big big musicians (kaji) Dem be rich musicians You say? Kaki musicians If dem too talk dem go chop knock (fresh out) No go talk-talk, make you lock up Me I talk-talk then I walk-walk Hmm, no needing for long talk oh I for shoot Blaqbonez papapupipimpim (Life) is he there? See him dey drink gin (damn) Adidas' sneakers, grin grin grin grin A black t-shirt the neck bling bling bling bling Fire Reekado, I like him song by the way Him go dey City de Olympus this Saturday? Gayun Lagos suna yawon son karuwai Where is Reekado going Ozumba Mbadiwe (fresh out) Very funny but still fire Who you want make I shoot? Peru para, I'm looo (get water) Even peru don dey para Me I dey give dem papapapa make dem clear way (life) I get people for Ojota and Agege (word) Na who dey come for back make dem make dem make way (fresh out) Na Larry Gaga wey dey who dey wey dey wey wey (life) Who you see? Na Naija musicians? Eh? Big big musicians Dem be rich musicians You say? Kaki musicians If dem too talk dem go chop knock No go talk-talk, make you lock up Me I talk-talk then I walk-walk Hmm, no needing for long talk oh I don see one make I hit am gbosai Before the artist run away (Who be that?) Na Wande Coal If I shoot you know say money No go dey come my way (fresh out) See as dem gather dey chop azu (ayo) And who be that artist wey gather tattoo (life) Wey sit down alone dey drink azzoo (fresh out) Na Portable zazu Some of these artist wan gum body me (life) I'm in my 30s oh, but dey wan foughty me (check) Na Oluwa na him comforty me (check) I for hit Omah Lay, but that's ungodly (fresh out) Koda me kakawo cikin garinan an fika (life) Ni kadai ne Magnito cikin Africa (wadup?) Ga Burna Boy na zafi zafi kaman heater (damn) Kilomi kilomi kilometer Who you see? Na Naija musicians? (Haba dodo) eh? Big big musicians (kaji) Dem be rich musicians (chii) You say? Kaki musicians (fresh out) If dem too talk dem go chop knock No go talk-talk, make you lock up Me I talk-talk then I walk-walk Hmm, no need for long talk oh (SpinFive on the mix) (Vybes on vibe) (No need for long talk)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out