Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
ViQQ
ViQQ
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Gborge
Victor Gborge
Songwriter
Ugochukwu Nwachukwu
Ugochukwu Nwachukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
X.H.S
X.H.S
Engineer
Princeton
Princeton
Producer

Lyrics

Yeah Ey! Every time wey I come Put the booty down in my cup Make I sip the juice 'til e lost Girl wan dey Me I no wan know where you're from People like dey talk their talk Make dem talk, we dey here dey fuck As long as we no dey their dormot I can't even hear what they saying to me As long as I don't stress you, don't stress me Na wetin I dey live by, I no be small pikin I'm not 19, naw I blow the kpo how I feel They cannot tell me what's real Baby don't let them get under your skin When I come your side, we go leave, yeah Many people talking down, but I don't listen to the sound If you want me, I am down (yeah) I put my money for my mouth Me I no dey like to dey shout If you want me, I am down Horny since morning Why you wan dey keep the sweet side from me? She say I like forming, I too soji But she no know say I live life softly Will you indulge me? I'm not sorry Anything I tell you honest and easy I get boundaries, you get limits If you can't free me, you gats hear me Girl you go kill person (ahh) Inner my room, extra moral lesson (yah yah) Na greatness she dey witness, ewe! Her figure 8 need no fitness (hmm) And many people talking loud (hmm) They say she always do it for the clout (hmm) Girl me no send what demma talk about If e pain dem, make dem carry am go round about E dey your body, opotoyi See my money higher than my kpoli See as dem dey talk like say dem holy OG no be novice Many people talking down (many people talking down) But I don't listen to the sound (I will never listen to the sound) If you want me, I am down (if you want me, I am down, down) I put my money for my mouth (oh no) Me I no dey like to dey shout (me I no dey like to dey shout) If you want me, I am down (ey ey ey ey ey!) Horny since morning Why you wan dey keep the sweet side from me? She say I like forming, I too soji But she no know say I live life softly Will you indulge me? I'm not sorry Anything I tell you honest and easy I get boundaries, you get limits If you can't free me, you gats hear me Indulge me Baby No dey whine me Ohh, ohh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out