Listen to Rock Am (feat. MC Galaxy) [Amapiano Remix] by Shoboy Musica

Rock Am (feat. MC Galaxy) [Amapiano Remix]

Shoboy Musica

Afro-Beat

16 Shazams

Music Video

Rock Am (feat. MC Galaxy) (Amapiano Remix)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Rasheed Hammed Shobayo
Rasheed Hammed Shobayo
Songwriter

Lyrics

Shoboy Okoko Okoko The King of DMV Show them money Na mi dey rock am Call me Galaxy Okoko bi Oko Shoboy Oh my God its Danni do on the beat MC Galaxy Okoko Okoko Listen They call me Galaxy I'm the king of new dance oh Chilling with my guy They call am Shoboy oh The King of DMV He is good in popping He is good in mathematics He is good in unh unh unh unh Eyene wa mio sareremo isen se gboi Akparagwa mio sareremo isen se gboi Eyene wa mio sareremo isen se gboi Akparagwa mio sareremo isen se gboi Oga Shoboy oh Show dem money Oga Shoboy oh Let them Sekem Oga Shoboy oh Give dem shokey Oga Shoboy oh Let's skelewu Sekem sekem sekem Sekem sekem sekem Sekem sekem sekem Sekem sekem Shoboy oyoyo Oga shoboy oyoyo eh Shoboy oyoyo Oga shoboy oyoyo They call me Galaxy I'm the king of new dance oh Chilling with my guy They call am Shoboy oh The King of DMV He is good in popping He is good in mathematics He is good in unh unh unh unh Eyene wa mio sareremo isen se gboi Akparagwa mio sareremo isen se gboi Eyene wa mio sareremo isen se gboi Akparagwa mio sareremo isen se gboi MC Galaxy O se mo dupe Time for rockies I get am repete I don rock in Lagos, before rocking LA I rock in MD, I dey rocki VA DC nko Nami dey rock am Make dem spray me money oh I go sekem for dem If you spray me money oh I go scatter the floor Make you spray me money oh I go sekem for you They call me Galaxy I'm the king of new dance oh Chilling with my guy They call am Shoboy oh The King of DMV He is good in popping He is good in mathematics He is good in unh unh unh unh Eyene wa mio sareremo isen se gboi Akparagwa mio sareremo isen se gboi Eyene wa mio sareremo isen se gboi Akparagwa mio sareremo isen se gboi I no dey fear Money plenty I no dey fear Owo po repete I no dey fear Kudi boku I no dey fear Ego chinne
Writer(s): Rasheed Shobayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out