Music Video

AyBangz - My Oxygen Visualizer
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ayo-Ola Michael Fakankun
Ayo-Ola Michael Fakankun
Songwriter

Lyrics

Oyoyoyo Girl I fit to stay The thing wey you gimme Na im I go chop And I want to show you Wetin Dey my bag Cos I secure the bag Oyoyoyo Girl I fit to stay The thing wey you gimme Na im I go chop And I want to show you Wetin Dey my bag Cos I secure the bag Cos Who Dey breath When na you be my oxygen This love nor fit find am for kini Girl na you be my oxygen Abi eee choke Who Dey breath When na you be my oxygen This love nor fit find am for kini Girl na you be my oxygen Nau nau nau And I fit go to ebute meta For this our matter Girl eee nor fit scatter Make we go to Addis ababa Cos this our raba Girl eee cos eee manya Ee be the one wey I Dey today Girl You be the one wey I Dey for sure Girl ee be the one wey I Dey today You be the one Cos Who Dey breath When na you be my oxygen This love nor fit find am for kini Girl na you be my oxygen Abi eee choke Who Dey breath When na you be my oxygen This love nor fit find am for kini Girl na you be my oxygen Nau nau nau Oh girl na banga Dey sing It's AyBangz na na na na ye Oh yo yo oh yo yo ooo
Writer(s): Ayo-ola Fakankun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out