Lyrics

What is that! Young boy no comot rich family Young boy get nobody And he keeps struggling Nothing dey sup but he keep believing He dey suffer dey suffer Wo kpefu wo kpefu Nothing e get nothing to show Only God he get but. Young boy just wanna win He don't wanna lose He wanna build mansion Get fine fine motor He just want to win He don't wanna lose He wanna build mansion get fine fine motor He just wanna Jaye Jaye E be ya kpor dzi dzɔ dzi dzɔ Jaye Jaye fukpekpe va tsim aɖe He just want to Jaye Jaye E be ya kpor dzi dzɔ dzi dzɔ Jaye Jaye fukpekpe va tsim aɖe Young boy fall many times young boy rise Young boy still dey struggle it's not nice Young boy tried many things Young boy fail Young boy wanna be the head no be tail Homies hating young boy on the low Young boy no hold Bible he just want to glow Young boy going through a lot he no dey give up Young boy trust God he still dey look up Baba I dey try and adenya nukae Kaha De ebe ma dze anyi ma mlɔ anyi Futɔ wo na komaa? If belle no full the body no fit rest Make I feed the family no be say I wan flex The beans I dey cook e keep e for be ready Mebe I dey pray I dey fast Nye ya me le steady Akusika divorce young boy because of money I got a lot to say my story no be funny Young boy just wanna win He don't wanna lose He wanna build mansion Get fine fine motor He just want to win He don't wanna lose He wanna build mansion get fine fine motor He just wanna Jaye Jaye E be ya kpor dzi dzɔ dzi dzɔ Jaye Jaye fukpekpe va tsim ade He just want to Jaye Jaye E be ya kpor dzi dzɔ dzi dzɔ Jaye Jaye fukpekpe va tsim ade Young boy no comot rich family Young boy get nobody And he keeps struggling Nothing dey sup but he keep believing He dey suffer dey suffer Wo kpefu wo kpefu Nothing e get nothing to show Only God he get but. Young boy just wanna win He don't wanna lose He wanna build mansion Get fine fine motor He just want to win He don't wanna lose He wanna build mansion get fine fine motor He just wanna Jaye Jaye E be ya kpor dzi dzor dzi dzor Jaye Jaye fukpekpe va tsim ade He just want to Jaye Jaye E be ya kpor dzi dzɔ dzi dzɔ Jaye Jaye fukpekpe va tsim ade. Chief One! HLM worldwide Six to six gang
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out