Music Video

Cripsymixtee - Naija Goferment ( Official Audio )
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cripsymixtee
Cripsymixtee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OLALEYE TERU
OLALEYE TERU
Composer

Lyrics

Showman show Who come come Dem Say Dem no come Dem xome ome Cripsymixtee Standard I No Come She No Come Who Come Come Goferment Come Dem Say Dem No Come Dem Come Come Kilode Who Come Come Pdp Apc We No Come I No Come She No Come Who Come Come Goferment Come Dem Say Dem No Come Dem Come Come Kilode Who Come Come Pdp Apc We No Come Aaahhh Fellow Nigerians Azzaaaaa I Setup a Committee Aaahhh i Check Aaahhh Aaah Investigate All Order Naija Goferment Give Us Light Is Our Right No Be Fight Petrol No Be Wine Kerosene No Juice Diesel No Be Noddles Abeg Abeg Oo Free Am For Us Abeg Abeg Oooo Free Am For Us Abeg Abeg Oooo Free Am For Us Abeg Abeg Ooooo Free Am For Us I No Come She No Come Who Come Come Goferment Come Dem Say Dem No Come Dem Come Come Kilode Who Come Come Pdp Apc We No Come I No Come She No Come Who Come Come Goferment Come Dem Say Dem No Come Dem Come Come Kilode Who Come Come Pdp Apc We No Come Ahhh Azzaa Country People Aaahhh Aaahhh Setup a Committee Aaahhh Investigate Investigate Any Corrupt Any Corrupt We Go School We No Get Job This Countri Don Dey Mess Up Agbero Dey For Every Busstop Dey Collect Money Wey Dem No Work For If You Try To Travel Na So So Kidnap Some People Flex Our Money Which Is Meant For Peace And Harmony Hospital No Dey Road No e No Dey I No Come She No Come Who Come Come Goferment Come Dem Say Dem No Come Dem Come Come Kilode Who Come Come Pdp Apc We No Come I No Come She No Come Who Come Come Goferment Come Dem Say Dem No Come Dem Come Come Kilode Who Come Come Pdp Apc We No Come Goferment e Oooo Goferment Na We Be The Government We The People Government We Don Taya Goferment We Don Taya Taya Taya We Don Taya Taya Taya Garri Don Cost Bean Cost Rice Cost Petrol Cost Transport Cost Ororo Cost Internet Cost Nepa Bill Cost Plantain Cost Turkey Cost Everything Cost We Don Taya Abeg Goferment Come
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out