Music Video

Peruzzi - Color feat. Settup (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peruzzi
Peruzzi
Vocals
SET UP
SET UP
Vocals
Silent NQO
Silent NQO
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Tobechukwu Victor Okoh
Tobechukwu Victor Okoh
Songwriter
SET UP
SET UP
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lussh
Lussh
Producer

Lyrics

Wawawa (Lussh) Baddo, fine girl Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge Ge-ge-ge-ge (Lussh on the beat) Ge-ge-ge-ge Nne, biko don't jonz My love be the koko My love be the koko Come again Nne, biko don't jonz My love be the koko My love be the koko That's why everyday Na me dey for you Kilode? Wetin I go do for you? Everyday, I say na me dey for you Kilode? Wetin I no do for you-ou-ou? For you to show me your color Show me your color Wetin you give me, I no know Say me I no know Set Up oh Your back like sweet 16, omo Omo, you fine and clean See your body dey burst my thinkin', omo So, I no fit die and leave omo Many many connection Many many things wey my eyes don see If I tell you e be like confession But no be oppresion Nne, biko don't jonz My love be the koko My love be the koko Come again Nne, biko don't jonz My love be the koko My love be the koko That's why everyday Na me dey for you Kilode? Wetin I go do for you? Everyday, I say na me dey for you Kilode? Wetin I no do for you-ou-ou? For you to show me your color Show me your color Wetin you give me, I no know Say me I no know Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge Ge-ge-ge-ge, ge-ge-ge-ge This sound is Wawawa Baddo, fine girl (Lussh)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out