Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dami Cash
Dami Cash
Performer
Damilare Omidiji
Damilare Omidiji
Lead Vocals
Paul Ezema
Paul Ezema
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Dami Cash
Dami Cash
Songwriter

Lyrics

She be wan put me for silence oh! She been no know say I go buy Benz oh! I dey try gather all my gadgets oh! If your wahala too much I go fly fence oh! So E go better make you go-go-go-go-go If you're too big to correct just go-go-go-go-go If you know say you no go hear word go-go-go-go-go If you know say you no dey do just go-go-go-go-go-go o-yeah! Wahala be like student wey chop Em school fees Wahala be like were keke come jam Mercedes Wahala be like when you wan send your pikin message You come look Em face E come dey resemble your best friend But the Living God we serve no go allow us suffer Baba God sabi say Em pikin just wan hamma Get pocket full of rabba, dey speak short gramma Carry family go holiday for Alabama If no be for money why you think say I make this journey If no be for money why you think say I dey this hustle If no be for money you no go fit love me baby You no go fit call me Daddy, you no go find my joke funny But you want to take me for a fool You dey act like love na kungfu All the time sha, na tima ronu on a low But you no go know 'cause I dey look hey ee! Why you no wan stop all this nonsense oh! If your wahala too much I go fly fence oh! So E go better make you go-go-go-go-go If you're too big to correct just go-go-go-go-go If you know say you no go hear word go-go-go-go-go If you know say you no dey do Just go-go-go-go-go o-yeah!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out