Lyrics

Watin dy worry this wan Which wan be true love is not about physical appearance it's of the heart Watin concern me and your papa shey your heart dey shake nii Abi your heart wan dy romantic Oga get out watin dy do this wan Watin dey do this wan, which wan be you dont have sex on the first date Shay you no chop shawarma for the first date Oga off pant for me jor Wetin dey do this one They never marry you you dey call me side chick Well-done full chicken You no get yansh you dey form bad bitch Normal witch The light at the end of the tunnel they don cut am Horse of coat of arms they don sell am He promised to stand by you he don sit down Man wey dey pursue him dreams dey don catch am They never marry you you dey call me side chick Well-done full chicken You no get yansh you dey form bad bitch Normal witch The light at the end of the tunnel they don cut am Horse of coat of arms they don sell am He promised to stand by you he don sit down Man wey dey pursue him dreams dey don catch am Watin dey worry this wan You mo get nyash you dy form bad bitch Well done full chicken He promise to stand by you e don sit down Bad guy studio on the wheels of steel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out