Lyrics

Yeah yeah Collinwud oh Ah Omo Marani again Oh no no no No beef Only Chicken Sauce Awaaka Me ano dey want to fight Me I just dey want to make money with everybody Make we just dey ball and dance Kama shayé lɔ kama shayé dé We go just dey dancing up and down Everybody tinó tinó say Kpé me I want to be number one I gotta lot of friends lot of friends yeah Me I get guys wey fit ride for me Yes yes they fit ride for me Me I get boys weh fit die for me Yes yes they fit die for me Cos I run it oh Everything we do we go lock it oh If money come we go cash it Everything we do we go back it oh no no Eh make we lock it oh Business come we go lock it oh If money come we go cash it oh Everything we do we go mash it yeah yeah Ne ekpea dze anyi gbi wó ŋtɔ wó kpɔ ge Anyigba ɣodzo ko afɔvia si ge Ne mie dogo ko mie fu ɖe ge Ne mie ɖu agbe ko ewó ve ge Na weytin money no fit buy mie wó te ge Ori Iyámì ni mofe ne wó Ɔní Morufu mi bami kolé Na so we carry owó delé Me I get guys wey fit ride for me Yes yes they fit ride for me Me I get boys weh fit die for me Yes yes they fit die for me Cos I run it oh Everything we do we go lock it oh If money come we go cash it Everything we do we go back it oh no no Eh make we lock it oh Business come we go lock it oh If money come we go cash it oh Everything we do we go mash it yeah yeah Me ano dey want to fight Me I just dey want to make money with everybody Make we just dey ball and dance Kama shayé lɔ kama shayé dé We go just dey dancing up and down Everybody tinó tinó say Kpé me I want to be number one I gotta lot of friends lot of friends yeah Me I get guys wey fit ride for me Yes yes they fit ride for me Me I get boys weh fit die for me Yes yes they fit die for me Atiri tara Edziwo la kaka Atiri tara Edziwo la fe Atiri tara Edziwo la nyama Atiri tara Edziwo la gble ló Atiri tara Edziwo la kaka Atiri tara Edziwo la mama Atiri tara Edziwo la fɔtɔ Atiri tara Dziwo la fɔtɔ Dziwo la gbã Dziwo la wó Dziwo la kaka Dziwo la ŋẽ Dziwo la gble Dziwo la shii Dziwo la mie Dziwo la kaka Dziwo la gble Dziwo la wó Dziwo la mie Dziwo la kpa Dziwo la wo Dziwo la kaka Dziwo la mle
Writer(s): Omo Marani Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out