Lyrics

Hold something Hold sumn hold something Hold something The shekpe don pass me Wetin you carry Gimme your body You came to party So go on get gnarly Hold something Hold sumn hold something Hold something The shekpe don pass me Wetin you carry Gimme your body You came to party So go on get gnarly Set awon rockstar yeah Set awon star7 yeah Set awon 9ja yeah Set awon major yeah Girl i no dey sober Baby gimme roger Salute my soldier Make i be your soldier Na your love Wey dey make me jolly Baby come make i meet Your mommy Na your thing wey go chop my money This your thing Wey dey make me Soji Hold something Hold sumn hold something Hold something The shekpe don pass me Wetin you carry Gimme your body You came to party So go on get gnarly Hold something Hold sumn hold something Hold something The shekpe don pass me Wetin you carry Gimme your body You came to party So go on get gnarly
Writer(s): Jesse Michael Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out