Lyrics

Favorite boy Madam please give me Jamaican juice Shey you got the juice See how she de whine am whine am whine am She whine am slowly Bad girl wey sabi use her bomber back side take cause commotion Little little fine girl permission granted Can I get one chance tonight I go like to dream about you Cool me self down pepper you tonight I hope that you don't mind I go Polish you so fine, na wetin every woman wanting Bamboo so thick and, girl you know you blow my mind I fit help to make your dreams come true For you for you You know I'm gonna do anything for you For you for you For you for you You know I'm gonna do anything for you For you for you yeah I know you know that I'm needing that Little angel from Nigeria (yeah) I got my strength I can pull it out (yeah) I like that sound when you screaming loud Baby girl give me love give me loving That I never seen before Kiss and caress me baby I want you now and more I go respect you Stick to your side when they neglect you Call me when you need me girl I go come through I'm loosing it right now like you knack me voodoo But I no mind cause For you for you You know I'm gonna do anything for you For you for you For you for you You know I'm gonna do anything for you For you for you yea Oh my god oh I feel alive, ahahah (Bumber to bumper give me chop tonight Me I no go run away Baby you know) Things you do me I can't deny Makes me feel so good (ay ay ay aye) Isabella come I hope that you don't mind I go Polish you so fine, na wetin every woman wanting Bamboo so thick and, girl you know you blow my mind I fit help to make your dreams come true I hope that you don't mind I go Polish you so fine, na wetin every woman wanting Bamboo so thick and, girl you know you blow my mind I fit help to make your dreams come true
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out