Listen to Jehovah Good Morning (feat. Tony Real) by African China

Jehovah Good Morning (feat. Tony Real)

African China

Afro-Pop

1,208 Shazams

Lyrics

Jehovah good morning oo Ewoo for waking me up today Jesus I thank you oo For the better wey you do for me o Daddy you maketh a way for me o Where people tell me say road no dey So tee you butter my bread for me Daddy eeh I will lift ur name eeh you too much ee Daddy you too much ehh Papa you three much ehh Jehovah you four much ehh Five much I say you 6 much ehh Yes I thank God oh Even around me oh Daddy meh Who be my bestfriend oh As I progress enemy dey pine So tey dey cry why only me dey shine Abi u dey go with me in my mind Cmon take time make you for no go blind Cuz u wey dey pursue bird pikin U dey teach am how to fly so high Up in the sky And if Jehovah lift you high No comot eye cuz you go still go high Up in the sky Daddy you too much ehh Papa you three much ehh Jehovah you four much ehh Five much I say you 6 much ehh Daddy you too much ehh Papa you three much ehh Jehovah you four much ehh Five much I say you 6 much ehh Yes I thank God Eh our Jehovah Elijah say we really appreciate am in our language (igbo langguage) Jehovah good morning oo Ewoo for waking me up today Jesus I thank you oo For the better wey you do for me o Daddy you maketh a way for me o Where people tell me say road no dey So tee you butter my bread for me Daddy eeh I will lift ur name eeh you too much ee Daddy you too much ehh Papa you three much ehh Jehovah you four much ehh Five much I say you 6 much ehh Daddy you too much ehh Papa you three much ehh Jehovah you four much ehh Five much I say you 6 much ehh Yes I thank God oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out