Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Shatta Wale
Performer
Medikal
Medikal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuael Adu Frimpong
Samuael Adu Frimpong
Songwriter
Charles Nii Armah Mensah Jr.
Charles Nii Armah Mensah Jr.
Songwriter
Nurudeen Kassim
Nurudeen Kassim
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shatta Movement
Shatta Movement
Producer
Beyond Kontrol
Beyond Kontrol
Producer
TML
TML
Producer

Lyrics

You no see say my fans no be fake As you dey see me here so, only me and my God Me alone for cell seven, no visitor at all I say this God wey I dey worship, greater than all My fans be my peace oh, so what be your war? All the things you dey do to me oh, they go do to you oh If you dey make I turn to monster - monster Why always me? Why me? Why me? Why always me? Why me? Why me? Listen If I be arrogant, do you think I go fe get this plenty fans? S3 me ma me ho so ah, do you think I go fe get this plenty fans? Eno be today wey dem tell me say music no go help me Sometimes when I talk you for b3shi You don't know God so b3shi Ebe sad why you dey want paint me black? Ebe sad what kind of life be that? When they talk and I talk dem say hey Only me and my God everyday If we fall we go rise up again You no see say my fans no be fake Why always me? Why me? Why me? Why always me? Why me? Why me? Why always me? Why me? Why me? Why always me? Why me? Why me? Dem go give gaba Cut dem mouth like a tin cutter Real badman we a get capa So you think say I go fall You fool papa S3 wo maame ba ne me a 3ny3 wo d3 Me de m'ahwehw3 ma no kraa ne ho nny3 ne f3 Aduuu su m) akwadu oproo su m) mm333 You dey wait make I fall 3ny3 n3 B)me din ma me Long time DTB lock up di city (I'm telling you) Long time DTB lock up di city Why always me? Why me? Why me? Why always me? Why me? Why me? Why always me? Why me? Why me? Why always me? Why me? Why me? Ya, ya, ya, ya, ya Ya, ya, ya, ya, ya Long time DTB lock up di city (I'm telling you) Long time DTB lock up di city
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out