Lyrics

Hmm-mm, ah-ah Hmm, ah-ahh, ayy-ahh Hmm-mm (Yo, Dibs) Hmm-ayy Hmm, oh-oh, oh, say Me I don dey before dem born me My God shatta bound me, He saw this comin' No matter what them say I do, man I'm still Barry Me no fit change for ah nothin' and nobody See, you can not stop the album, oh-ooh Sha ti gbo npa Barry? My music set you in the mood wey be like magic Inna your heart and your soul, me I let your see, oh-ohh See Dem wan dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine, dem wan dey whine) Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine) They dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine) Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine) Whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine, dem wan dey whine) Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine) They dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine) Dem wan dey whine my God (dem wan dey whine my God) Igba ti mon jeun l'alai l'eran Eni kankan o ri mi, eni kankan o ran mi K'esora yin di Acura-'Cura K'esora yin di shark oba eja O-ounje yin m'aye, ounje yin m'aye Only fit God fit make me smile And if He notice the even the man wey dey Benjamis sef no dey smile When I do the damage, I fix what I need to fix oh, please Don't come here actin' like you're there for me Jehovah show me clearly Daddy fights for me Oh-oh, my daddy that I song is the best for me If you look down on me, you go see expensive kicks (oh, geez) See Dem wan dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine, dem wan dey whine) Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine) They dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine) Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine) Whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine, dem wan dey whine) Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine) They dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine) Dem wan dey whine my God (dem wan dey whine my God) Igba ti mon jeun l'alai l'eran Eni kankan o ri mi, eni kankan o ran mi K'esora yin di Acura-'Cura K'esora yin di shark oba eja O-ounje yin m'aye, ounje yin m'aye Eru (Focus...)
Writer(s): Olawale Adibe, Balogun Oluwakayode Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out