Lyrics
O yeah
Ybliss Omooba again o
Oduataj Entertainment baby
O yeah Oh no
Oh God (God)
Girl You're my woman
Girl You're my woman o
Girl You're my woman
I don't need no others woman o
Girl You're my woman (Woman)
Girl You're my woman (Woman)
Girl You're my woman (Woman)
I don't need no others woman o oh
Uh hun
Baby you dey give me joy
Anytime you come my place (My place my place)Oh no
Baby let me take you home
To see my mama too
Oh woe, yeah
I will never forget the day we met (We met Oh yeah)
Baby girl
You dey make me happy every day (Happy Happy everyday)
Come to my room let's cuddle hun
Baby let me bend you over hun
Come to my room let us have some fun
Chilling together
Girl You're my woman
Girl You're my woman o
Girl You're my woman
I don't need no others woman o
Girl You're my woman (Woman)
Girl You're my woman (Woman)
Girl You're my woman (Woman)
I don't need no others woman o oh
Girl You're my woman (You're my woman o)
Make I put you for benz
And the beamer (And d beamer o)
Girl ige bu madu hun
The way you do man
Fit turn Man to sinner o hai
All of the Girls dem don dey vex me (Why dem dey vex?)
All of the guys dem don dey beef me (Why dem dey beef?)
So many kele wey want to lay me
Olorun gbo this thing e no easy
Abeg dey care (dey care)
Make you dey look uche face
Before you de be(de be)
Cause to ba be awa na la ma je oju e (Je oju e)
My Girl too expensive
Only me fit to take care
Me I want to take care(take care)
Spending money for her
Oduataj Entertainment baby
Mixed from D Myne
(Omo Sekinatu o uh)
Lyrics powered by www.musixmatch.com