Lyrics

Girl, I need one dance but you know it takes two to tango You like to burn trees, turn my house into a bando Pepper all the girls dem, your body na atarodo Five feet, ten, but you right here So, I dey feel like dogo I no be that kind boy wey go give you love wey get plenty comma I know you want some love and I know say you fit to handle bana' Only you freeze my summer (only you freeze my summer) Crossing all of my borders (crossing all of my borders) All my body don weak like felele (like felele) I no come with bad intentions (oh, oh-ooh) Bad intentions (oh, oh-ooh), bad intentions (oh, oh-ooh) Body like Kate Henshaw (oh, oh-ooh) Kate Henshaw (oh, oh-ooh), Kate Henshaw (oh, oh-ooh) I no come with bad intentions (oh, oh-ooh) Bad intentions (oh, oh-ooh), bad intentions (oh, oh-ooh) Body like Kate Henshaw (oh, oh-ooh) Kate Henshaw (oh, oh-ooh), Kate Henshaw (oh, oh-ooh) Oh-oh, oh I like girls die, she like girls too I like girls that like girls too Free your mind girl, you should let me hold you down (you should let me hold you down) Oh, e ge bum maa duu (oh, e ge bum maa duu) I no be that kind boy wey go give you love wey get plenty comma I know you want some love and I know say you fit to handle bana' Only you freeze my summer (only you freeze my summer) Crossing all of my borders (crossing all of my borders) All my body don weak like felele (like felele) I no come with bad intentions (oh, oh-ooh) Bad intentions (oh, oh-ooh), bad intentions (oh, oh-ooh) Body like Kate Henshaw (oh, oh-ooh) Kate Henshaw (oh, oh-ooh), Kate Henshaw (oh, oh-ooh) I no come with bad intentions (oh, oh-ooh) Bad intentions (oh, oh-ooh), bad intentions (oh, oh-ooh) Body like Kate Henshaw (oh, oh-ooh) Kate Henshaw (oh, oh-ooh), Kate Henshaw (oh, oh-ooh) Oh-oh, oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out